Oooomo! the tension don dey high oooooo. levels dey vex oooooooo.
The Human Rights apex body for Naija don talk say dem go carry Oga Goodluck Jonathan go the Court wen dey handle any serious matter for the whole world. This issue wen concern Buhari nai dem won take deal with Oga Presido so. oho, you see, Oga self no wan act shap shap to comot he head. Oga Presido, please do sometin wen dey right to all so we go fit rely on you ooooo.